BBC News, Pidgin - Home
Top tori

How gas explosion for Lagos take eight lives, destroy more dan 20 houses
Fire dey burn for one gas station for Baruwa area for Lagos state south west of Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori
Yarn Me Tori
Breaking tori: Police don rescue Nigerian lawyer Bisola Ajayi wey kidnappers gbab for PH
nti-kidnap unit of Rivers state police command don rescue di 25-year-old young lawyer Bisola Ajayi wey jaguda pipo kidnap on Sunday .
Who go win Ghana National Science and Maths Quiz 2020 finals?
Three top schools for Ghana dey lock horns today for de trophy, prestige and bragging rights in de National Science and Maths Quiz finals.
Takeaways from US vice presidential debate 2020
US Vice-President Mike Pence and Democratic running mate Kamala Harris do gbas-gbos ontop debate wey show live for TV wey millions across di world watch.
'My husband neva lay im hand on me before' - Chacha Eke
Di actress bin drop viral video some days ago wia she tok say her marriage don end wey make pipo tink say na case of domestic violence.
Make you listen, BBC Pidgin Minute, Duration 1,00
All di local and world tori wey you suppose know in 60 seconds!
Ahmed Nuhu Bamalli di new emir of Zazzau biography
Kaduna State Goment don appoint Ahmad Nuhu Bamalli as di new Emir of Zazzau.
Surprise! Kelly Rowland dey expect her second child at 39, six years afta her first belle
Kelly Rowland tok about pregnancy during pandemic, parenting and her new music.
Afta Fatima Ribadu, three oda times wey wedding dress of VIP's cause tok
Fatima Ribadu-Abubakar, daughter of Nigeria former EFCC boss Nuhu Ribadu recently come out to apologise for di wedding dress wey she wear for her ceremony wey pipo criticise.
10 October Ondo Governorship Election Live tori
Dis three LGAs fit determine di winner of Ondo 2020 election
Candidates dey expect to pull large number of votes from di 18 local goment areas of di state.
AS E DE HAPPEN Di two main political parties for Ondo don draw battle line ahead of Saturday vote
Ondo State Governorship Election latest updates from di sunshine state of Nigeria 10 October vote.
Video, Ondo decides: Residents tok wetin dem expect from di winner of October 10 election, Duration 2,25
Ondo residents tok wetin dem expect from di winner of di October 10, 2020 election.
Meet di major candidates wey go battle on 10 October Ondo Election
As di 10 October Ondo State govnorship elections don dey ginger, dis na good time to look at di main candidate wey go battle to lead di state for di next four years.
Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election
Everything you need know about Ondo govnorship election wey go happun on October 10, 2020.
Meet Eyitayo Jegede di main opposition candidate wey go challenge Gov. Akeredolu for Ondo 2020
Eyitayo Jegede SAN become di PDP candidate for di Ondo State Govnorship election on Wednesday.
US vice presidential debate & wetin to expect
Time don come for di US vice Presidential candidates to take di podium as well. Dem go showcase dia ideas.
What time be presidential debate tonight?
Time don come for di US Vice Presidential candidates to take di podium as well. Dem go showcase dia ideas.
See all Trump latest attacks just afta im return from Covid-19 treatment
US president Donald Trump first day afta im comot hospital wia im bin dey get Covid-19 don dey busy for am.
Wetin Trump and Biden tok during Cleveland Debate na true? Check wetin we find out
Di first of three presidential debates focus on di pandemic, race and di economy.
Trump & Biden top five moments during Cleveland presidential debate
Di 90-minute forum for Cleveland, Ohio, na di first of three debates between di two.
See live updates of how Donald Trump dey do for di US election
Close look at di election and wetin e fit and no fit tell us about who go win di White House.
Video, ‘I dey do sometin different with my sparkplug sculptures', Duration 2,59
Omodamwen Kelly na sculpture for Nigeria wey dey use spark plugs do im work.
Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,15
Dis grandmother go back to school at di age of 57 to achieve her nursing dreams.
Video, How Nigeria police SARS dey harass young bobos for Lagos, Duration 3,07
Nigeria police SARS 'apian way' operation wey we catch for camera
Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,05
One litre of dia fuel na 90 Naira compare to di normal one wey di cost 161 Naira.
Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,06
Nigeria Minister for Youth and Sports, Sunday Akin Dare, say Sultan don dey part of di kontri talent group.
Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,21
Meet Abraham Chukwu di corporate fruit seller for Benin city, Edo State
How Friday Nigeria vs Algeria int'l friendly go be
Nigeria go play Algeria for friendly game on Friday, to prepare for November Africa Cup of Nations qualification tie against Sierra Leone.
Wednesday international friendly matches and how you fit watch dem
International friendly matches go begin dis evening and some of di biggest football players for di world go represent dia kontries.
Who be di winners and losers afta premier league transfer window deadline?
Afta dem spend £1.2bn, which Premier League clubs get di best deals for di transfer market?
See why Arsenal wan sign Partey now
Arsenal dey attempt to conclude deadline day deal for dia long-term target Thomas Partey from Atletico Madrid.
Who be Amad Traore wey Manchester wan buy before transfer Deadline Day?
Di summer transfer window go close by 11pm on Monday, October 5 with a feast of activity throughout the day involving the biggest names in football.
Striker Cavani set to join Man Utd
Former Paris St-Germain striker Edinson Cavani go to fly into England on Sunday to complete im move to Manchester United.
Informate me
Ngozi Okonjo Iweala now get 50-50 chance to be di new Director General World Trade Organization
Ngozi Okonjo-Iweala dey contest to be di first woman and first African to lead di World Trade Organisation.
See how Nigeria react to di new emir of Zazzau appointment
Ambassador Ahmed Nuhu Bamalli appointment and how Zazzau emirate, Buharia and northern Nigeria react.
Wetin we sabi about #LagosProtest against FSARS, Police response
Police don follow meet wit I-no-go-gree pipo wey organise peaceful protest Lagos, to voice dia demand permanent SARS ban.
Sotitobire and oda Nigerian prophets wey court jail for crime
Meet di Nigerian prophets wey court jail for crime.
Davido don sack Lil Frosh from DMW sake of domestic violence
Michael tok say di lat beating hapen for September 15 and since dat time she don dey in and out of hospital.
Court sentence Sotitobire Prophet Babatunde to life imprisonment ontop accuse of child kidnapping
High court for Akure Ondo state south west Nigeria dey set to give judgement for di case of di founder of Sotitobire Miracle Centre Prophet Alfa Babatunde wey dey face accuse of child kidnapping of one one-year-old boy wey miss from im church last year.
Laycon BBN winner na Youth Ambassador for Ogun State
Youth Ambassador in Ogun State for Big Brother Naija winner Olamilekan Moshood Agbelesebioba as Govnor Abiodon give am house, N5m cash
Quick facts about rock legend Eddie Van Halen wey die at di age of 65
Di record-breaking Dutch-American musician bin dey receive treatment for throat cancer before im die.
‘Di gunmen rape four women for my front including one young girl’
Musa Adamu wey dey stay Mallamawa village escape on Tuesday after two days for gunmen hand for Katsina northwestern Nigeria.
Wetin Naira Marley and police tok for Instagram live ontop end SARS palava
Twitter nigeria don catch fire afta Naira Marley cancel di protest wey e dey plan to do today for Lagos to protest police brutality.
Trump don return from hospital - See di drugs wey doctors use take treat am for Covid
Since President Trump test positive for coronavirus, e don dey receive some number of different drugs, according to wetin im doctors reveal.
Make you listen, BBC Pidgin Corona Minute , Duration 1,00
All di local and world tori about coronavirus you suppose know in 60 seconds!
Meet Dr Sean Conley, Trump doctor wey dey in di middle of im Covid-19 palava
Dr Sean Conley don serve as US president Trump personal physician since March 2018 and before im Covid-19 positive status dey hardly dey di spotlight.
President Trump, US First Lady Melania don test positive for coronavirus, see how e happun
Donald Trump tweet say e test positive to coronavirus wit US First Lady Melania afta im close aide Hope Hicks catch Covid 19.
See di new rules for Rivers secondary and university students as dem resume from Covid-19 lockdown
Rivers state don join states for Nigeria wey don open schools and classrooms afta months of Covid-19 lockdown.
See how Donald Trump tok down on Covid-19 before di virus catch am
Di US president, announce on Thursday for im twitter say im and im wife don catch di virus.
Many travellers dey import Covid-19 enta Nigeria
Some kontris dey experience second and third wave and "di risk of importing di virus enta Nigeria dey real.
Cameroon schools resumption date afta Covid-19 and de rules weh schools get for respect
Schools di start for Cameroon afta 8 months for seka Covid-19
How di world react to Donald Trump and Melania Trump Covid- 19 status
Plenty reactions don follow afta America President Donald Trump announce say im and di First Lady Melanie test positive to Covid- 19
WHO explain why e be like Africa get 'odeshi' for Coronavirus
Sabi pipo from World Health Organization don list some factors wey make coronavirus pandemic drop for Africa