China Communist Congress: See wetin dem ban for Beijing
China Communist Congress: See wetin dem ban for Beijing
Di biggest political event for China, wey be di Communist Party congress don start for Beijing with tight security.
Di event na closed-door meeting and e dey happen every five years; na here dem dey use choose who go rule China next.