Nigeria: How many bulbs 5,222 megawatts fit on?
Nigeria: How many bulbs 5,222 megawatts fit on?
Di Transmission Company of Nigeria say electric power wey di country produce don increase pass before as e reach 5,222 megawatts dis December.
See wetin dis power fit do for more than 180 million people for Nigeria.
Russia go build two nuclear power plant for Nigeria
Russia go operate di nuclear stations some time before dem go give am back to Nigeria. Di two countries don dey do meeting for many years on to how peacefully use nuclear technologies.