Wetin you want for 2018?
Wetin you want for 2018?
As e be so, 2017 don end; na wetin work for you dis year and which kain year you want for 2018?
See wetin people open mouth tell BBC Pidgin inside di streets dem of Lagos, Nigeria.

Video, Nigeria: Watch as #EatDrinkFestival take happen for Lagos, Duration 0,57
Na enjoyment season be dis, so people wey love food and drinks, gather for Lagos Nigeria. Dia mission na to chook mouth inside different-different assorted food wey full ground.