Things wey single mothers dey face
Things wey single mothers dey face
Single mother na everyday people wey you fit don meet.But dis single mothers dem tell BBC News Pidgin say society no dey treat dem like everyday people.
Video by: Onyinye Chime and Joshua Adeyemi