How much you fit spend on top shoe?
How much you fit spend on top shoe?
People for South Africa wey like sneakers or trainers - e no mata wetin you dey call am - don gather to jolly, buy and sell.
Some shoe cost $30 and some reach like $2000. How much you think say you fit spend on top shoe?

Video, Di shoe wey dey grow with pickin leg, Duration 1,03
Every mama and papa know about di cost to buy new shoe for dia pickin dem wey leg dey grow sharp-sharp.