Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist
Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist
Meet Laolu Senbanjo, di Nigerian artist wey dey paint everything from person bodi, shoe and bags dem.
Laolu levels change wen im work with ogbonge US musician Beyonce.
Di artist wey dey use traditional Yoruba culture of “ori” take make create correct designs tell BBC News Pidgin how life bin hard am, before things begin sweet for am for US.