"Okada man dey call me 'orobo'

"Okada man dey call me 'orobo'

Dis one na correct tori of three women wey dey challenge di way people dey talk to dem anyhow. Dem say dem don suffer plenty because when dem waka for road, na so people go dey shout 'Orobo' on top dia head.

So dem don enter gym to prove say dem strong pass di same people wey dey use dia size shame dem.