Female Genital Mutilation: 'If di Emir say make dem stop to cut girls, dem go stop am'
Female Genital Mutilation: 'If di Emir say make dem stop to cut girls, dem go stop am'
February 6 every year na UN day for Female Genital Mutilation wey don affect 200 million women for di world. One woman wey dey campaign to stop am follow us talk.

Video, Female Genital Mutilation: Di women wey bin dey circumcise Nigerian girls, Duration 1,05
Today na UN day for Female Genital Mutilation. For Nigeria, e still dey happen. Some women wey bin dey circumcise girls tell BBC Pidgin why dem bin dey do am.