Dem rape my 16-month-old pickin
Dem rape my 16-month-old pickin
"My heart shatter. I wear her diaper, di diaper full with blood."
Nkiru tell BBC News Pidgin how her neighbour rape her 16-month-old pickin, and wetin she do to get justice.
As judgment don dey come out for rape cases for Lagos, Nigeria, e don dey give victims and dia people hope say dem sef fit get help.