Eniola Badmus: Dem say I cari for front and back
Eniola Badmus: Dem say I cari for front and back
Nollywood actress Eniola Badmus say producers no wan give am role wen she start to dey act feem.
Watch di moment wen BBC News Pidgin meet Eniola.

Video, This is Nigeria: Falz say pipo need see di bigger issues wey dey society, Duration 1,35
Even as im music video go viral, e be like say no be everibodi like di way Falz tok some issues for Nigeria