Justice Mohammed Liman give dis order on Monday, November 25 afta Mompha plead say im no dey guilty of 14 counts of money magomago wey reach N33 billion.
Economic and Financial Crimes Commission for Nigeria say dem gbab 94 pesin wey dem suspect to be yahoo boys during one operation wey dem do for Osogbo, Osun state capital.