Di seven day ultimatum wey Ondo State Govnor Rotimi Akeredolu bin give herders to vacate di forests of di state from Monday 18 January don end on 23 January 2021.
Ondo State Governor, Oluwarotimi Akeredolu, bin give seven days ultimatum to herdsmen to immediately comot from forest reserves within di state, but Miyetti Allah say dat no be wetin di governor really mean.