Some experts don put together some things wey fit help women understand dia female sexual organ beta.
Read MoreWoman Health Mata
Video content
Video caption: Nneka Agbenusi: 'I dey happy say my dance dey inspire pipo' 31-year old Nneka Agbanusi like to dance and her dance videos don make pipo happy well-well ontop Instagram despite wetin some men and pipo don tok about her weight.
Video content
Video caption: Bayelsa Sextuplets Deaconess Doris Wilson say since 1994 wey she marry her husband dem dey expect to born pikin but no way.