Posted at 17:17 28 October 201917:17 28 October 2019EU agree to extend Brexit until 31 JanuaryUK no go leave EU on Thursday, as lawmakers dey prepare to vote on December election.Read Morenext
Posted at 16:33 19 October 201916:33 19 October 2019UK parliament no favour Boris Johnson new Brexit dealUK parliament sidon for di first Saturday in 37 years to vote on di new Brexit deal but las las dem disappoint Prime Minister Boris JohnsonRead Morenext
Posted at 11:15 17 October 201911:15 17 October 2019EU, UK don agree on new Brexit dealDi PM call di agreement "great new deal", but di DUP tok say dem still no fit support am.Read Morenext
Posted at 17:28 24 September 201917:28 24 September 2019Dem say make Boris Johnson resign, wetin go happun next?Politicians dey react to court ruling say UK Prime Minister, Boris Johnson dey wrong to suspend parliament.Read Morenext
Posted at 12:35 24 September 201912:35 24 September 2019UK highest court say PM Johnson wrong to suspend parliamentNa big blow to Boris Johnson, di justices say di suspension no make sense and e no follow di law.Read Morenext
Posted at 15:13 28 August 201915:13 28 August 2019UK wan suspend Parliament, wetin e mean?Di controversial move fit prevent MPs for UK to pass laws to prevent Brexit without deal.Read Morenext
Posted at 14:00 27 July 201914:00 27 July 2019Make Africa smile or bone for Boris Johnson?By Andrew HardingSouthern Africa correspondentWetin e go mean for Africa if power change hand inside di same party for far way Britain?Read Morenext
Posted at 18:47 24 July 201918:47 24 July 2019Buhari, Akufo-Addo don hail Boris JohnsonBoris Johnson officially become di new UK prime minister Wednesday afta di queen accept Theresa May resign letter.Read Morenext
Posted at 11:17 23 July 201911:17 23 July 2019Boris Johnson na UK next Prime MinisterBoris Johnson beat Jeremy Hunt and go resume for Downing Street on Wednesday.Read Morenext