My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara - Sex toys merchant
My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara - Sex toys merchant
"We no dey talk about how to do di do...plenty people no sabi wetin dem go do for bed".
Iheoma Obibi na woman wey dey sell sex toys online for Nigeria. She follow BBC News Pidgin talk about wetin make her enter di business and which states her customers dey for Nigeria.