Foto dem from danceGATHERING 2018 for Lagos

BBC News Pidgin show for di second edition of danceGATHERING 2018 wey dem do for broad street Lagos.

Performers for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

danceGATHERING 2018 na event wey Qudus Onikeku and Onye Ozuzu organise for broad street, Lagos

Performer for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Dem close down di street so as to allow chance for di performers

Performer for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Some people come with fire...

Performer for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

some carry paint come.

Media person Ufuoma McDermott and anoda man
Wetin we call dis foto,

Plenty people including stars come to watch di event.

Performers for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Di organisers wan dey do di event every year. 2018 na di second one.

Crowd for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

People like wetin dem see sotey dem comot phone begin snap photo.

Performers for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Drummers and dancers for di event dey.

Performers for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Dancers for di event.

People for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Some even come to enjoy demself in dia own way.

Performers for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Young and old dancers show na im show.

Performers for danceGATHERING 2018 for Lagos, February 24 2018
Wetin we call dis foto,

Di street dem use dey near popular event place - Freedom Park.