Sex for mark audio na true - OAU

Sex for mark audio na true - OAU

Di PRO for Obafemi Awolowo University Abioudun Olarenwaju say school authority confam say di sex for mark audio recording wey make social media catch fire na true and dem dey chook eye for di mata.