National Day of Mourning: Waka don start on top kill-kill for Nigeria

Nigerians don comot for streets for some states across di kontri to mourn di more dan 3000 pipo wey don die for violent attacks.
From Abuja to Lagos to Zamfara states, organisers of di National Day of Mourning and Remembrance wear black clothes, cari placard, and say na goment work to protect di pipo and dem must do dia work well.
For Abuja, Nigeria capital, dem come out for di unity fountain wit black cloth to honour di memory of pipo wey die for Nigeria.
- Herdsmen don close down Ondo government office
- Herdsmen attack: How four people die for Ebonyi
- 10 pipo don die for 'herdsmen' attack for Benue State
See pictures for places wey e dey happen: