TEF: See as Cashmadam Mahassin Quadri win N1.8million Tony Elumelu money

Di event wey dey happun evri year dey gada business pipo from all over Africa.

Mahassin Quadri
Wetin we call dis foto,

Na five oda business pipo follow Mahassin Quadri drag di $5,000 prize

Wetin we call dis foto,

Mahassin wey come from Nigeria win over oda pipo wey come from Madagascar, Mauritius and Tanzania

Wetin we call dis foto,

Quadri bin don already collect $5,000 for her CashMadam app and now she don get $5,000 join to take upgrade and carri di app far.

Wetin we call dis foto,

Ghana president Nana Akufo-Addo show for Nigeria to attend di event.

Wetin we call dis foto,

Mahassin beat 4 oda pipo to carri first prize.

Wetin we call dis foto,

Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit charge phone.

Wetin we call dis foto,

Di bag dey use solar panel to take draw power from di sun and e no too cost

Wetin we call dis foto,

Ghana president say na Africa suppose dey borrow oda kontris money, no be say continent go dey collect.

Wetin we call dis foto,

Plenti young pipo from all over Africa come for di event - many of dem na business owners dem be.

Wetin we call dis foto,

Tony Elumelu Foundation say dem wan use $100m support 10,0000 young business owners for Africa before year 2040.

Wetin we call dis foto,

Dem use hashtag #TEFFORUM2018 for pipo to take connect for social media.

Wetin we call dis foto,

Africa na one of di continents wey get young pipo pass for di world

Wetin we call dis foto,

Super Model Oluchi na one of di judges wey come for di event.

Wetin we call dis foto,

Dr. Awele Elumelu tok about why healthcare need to improve well-well for di kontri.