Helen Paul: ‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’

Helen Paul: ‘Na from small pikin I don dey hear di history of my life’

Nigerian comedian Dr Helen Paul shock pipo wen she open mouth for di first time to admit say she be product of rape.

Di ogbonge actor tok dis wan di same day she come out to thank God for her Ph.D degree wey she dedicate to her mama.

For dis exclusive interview wit BBC Pidgin, Dr Paul tok abour her childhood, her work and journey to beta herself.