Easter Sunday celebration in pictures
Christians all over di world dey celebrate di death and resurrection of Jesus Christ and Africa dey follow mark am.

Wia dis foto come from, Getty Images
Christians all over di world dey celebrate today as Easter Sunday.
Wia dis foto come from, Getty Images
For dem, di celebration na to mark di crucifixion, death and resurrection of Jesus Christ.
Wia dis foto come from, Getty Images
African kontris no carri last as for di celebration. From South Sudan to Nairobi, di day dey special.
Wia dis foto come from, Getty Images
During di celebration, Christians dey act for drama wetin Jesus go through to remind demselves of wetin happun dat time.
Wia dis foto come from, Getty Images
Actors perform di role of Jesus Christ during Good Friday wey mark di start of Celebrations.
Wia dis foto come from, SEYLLOU
Most times, some of di plays na churches dey organise am to teach dia members di importance of Easter celebration.
Wia dis foto come from, BRIAN OTIENO
Easter celebration na annual event for Christians.