Covid-19 in 60 seconds: Fake news fact check ontop coronavirus
Covid-19 in 60 seconds: Fake news fact check ontop coronavirus
Today we torchlight fake news palava during dis coronavirus and how to sabi am plus know wia to find correct news wey conconcern COVID-19.
Afta you watch dis video, you fit find all di latest authentic tori wey concern coronavirus mata for BBC.
As E Dey Happen Coronavirus update: Children fit spread coronavirus if schools reopen?
All di latest tori ontop coronavirus from all ova di world.