US sports stars bend knee protest against Trump

US sports stars bend knee protest against Trump

Last Friday US President Donald Trump enter Alabama come talk say make club owners for National Football League sack players wey disrespect di national flag.

Players, coaches, owners and other celebrities don respond.

But Trump no go like wetin dem do.